fbpx
April 24, 2024

Igbos get capacity to rule Nigeria – Gov Ortom

0
Ortom

The Benue State Governor, Samuel Ortom don talk hin mind, hin  yarn say e dey confident about Igbo people. He yarn say they get the potential to rule Nigeria dem get the opportunity.

The governor, wey talk this one for Makurdi, the state capital, on Wednesday when Igbo PDP Forum visit am, say the South-Easterners dey accommodating and hard working.

According to Ortom, the Igbos dey peaceful, and dem get the ability to live with other ethnic groups for the country.

YOU STILL FIT ENJOY: Banditry: Zamfara Govt don announce total ‘lockdown’ for 3 LGAs

He vow say hin go continue to follow authority talk about the ongoing attacks on Benue people by armed herdsmen wey dem suspect.

Na wetin Ortom talk be this “The Igbo are accommodating and hard working. They are a group that can live with other ethnic groups and not like those that are killing my people and they want me to keep quiet.

You fit CLICK HERE enter The Nation read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *