fbpx
April 26, 2024

British Columbia first in Canada go provide free contraceptives

british-columbia-free-contraaceptives

Di Canadian province of British Columbia announce on Tuesday say dem go provide contraceptives free for all. Dis na as women rights dey under attack by di neighbouring United States.

Also, upon presentation of prescription, all pipo wey dey covered by health insurance for British Columbia go fit obtain contraceptives free of charge. Na wetin di province finance minister Katrine Conroy tok .Before di provincial parliament, she yarn say when it comes to essentials, having full control over your reproductive rights dey for di top of the list. All too often, these fundamental rights dey under attack,”

FOR MORE NEWS: Join me to make Nigeria great – Tinubu dey woo Atiku, Obi

However, she yarn say no be for  B.C.

Contraceptive methods go include most hormonal pills, implants, injections and intrauterine devices, such as di IUD, as well as di morning-after pill.

British Columbia government estimate say di pipo wey need birth control pills, wey cost Can$25 ($18) a month, fit save up to Can$10,000 over dia lifetime under di new rules.

Also, di western province follow several European countries, including France, Britain and Germany, wey already partially or universally subsidize contraception.

The Canadian move to protect reproductive rights comes after the Supreme Court in the United States overturned women’s right to abortion.

You fit go read di full tori…READ MORE