fbpx
April 20, 2024

Buhari Don Go Washington For US-Africa Leaders Summit

0
buhari-jets-out-TO-Washington-US-Africa

President Muhammadu Buhari on Sunday, December 11, go comot for Naija go Washington, USA, to join other African leaders for di United States-Africa Leaders Summit.

According to one statement by presidential spokesman, Garba Shehu, di High Level Meeting wey go hold December 13-15 go dey for di instance of United States President, Joe Biden, wey dey look forward to “working with African governments, civil society, diaspora communities across di United States, and di private sector to continue to strengthen di shared vision for di future of US-Africa relations.”

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

He yarn say di event dey expected to demonstrate di United States’ enduring commitment to Africa, and underscore di importance of US-Africa relations and increased cooperation on shared global priorities.

You fit go find this tori or Leadership…READ MORE

For more news: Christmas: Police don ban firework (Banger)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *