fbpx
April 26, 2024

Nigeria owe you debt of gratitude – Buhari to Oshiomhole

buhari-extend-congratulations-to-oshiomhole

President Muhammadu Buhari don warmly extend congratulations to di former Governor of Edo State, Adams Oshiomhole, wey  turn 71 dis Tuesday.

Buhari highlight di boldness of Oshiomhole in advocating reforms and standing for di welfare of di pipo.

Also Buhari extend congratulations to Oshiomhole, di former Chairman of di All Progressives Congress (APC) for hin loyalty and commitment to development and democracy, championing the cause of workers for eight years as President of di Nigerian Labor Congress (NLC) before joining politics.

FOR MORE NEWS: Australia don ban TikTok on government devices

Dis update drop for inside statement by Femi Adesina, Buhari Spokesman.

As Oshiomhole clocks 71, Buhari believes say “Nigeria owes di former NLC president a debt of gratitude” as hin dey always draw attention to di plight of workers and hin dey always fight to ensure say policies reflect di reality of pipo wey dey di on top di last ring of di economic and political ladder.

President Buhari prays for di well-being of Oshiomole and hin family.

You fit go read di tori…READ MORE