fbpx
April 25, 2024

Call your thugs to order or else… Buhari to politicians

0

President Muhammadu Buhari don warn politicians about di consequences of dia actions, asking them to call dis thugs to order or else dia monkey go go market he no go return

Due to di growing wave of election -related violence across di country
FG don tracks 32 violent incidents in 22 states in 1 month.

U FIT ALSO READ Hoodlums set Ogun INEC office on fire 

INEC self don tracks 50 in 21 states which don make INEC to go reprint 65,699 uncollected PVCs wen dem destroyed for Ogun

.Di commission don condem di recent attacks on its facilities,con yarn say why dat kind thing go dey happun.

Chairmo of INEC Prof. Mahmood Yakubu na hin yarn dis one on Friday for Abuja for one emergency meeting of di Inter-Agency Consultative Committee on Election Security ICCES.

Speaking before the meeting, Prof.Yakubu tok say; di reason why hin call dis meeting na to tok about di attack wen bi sele for INEC office in Abeokuta South for Ogun State and Ede South office in Osun State.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *