fbpx
March 28, 2024

I dey go senate to change Nigeria’s budgetary system – Adams Oshiomhole

0

Di former National Chairman of the All Progressives Congress (APC), and Edo North Senatorial Candidate of di All Progressives Congress, Comrade Adams Oshiomhole, on Friday flagged off di APC senatorial election campaign in Auchi, Etsako West local government area

Oshiohmole don come out say di reason why hin dey go to di National Assembly na to change di nation’s budgetary system so dat di budget go fit work for di pipol.

U FIT ALSO READ Vote for anybody wey You Like, Buhari Tell Nigerians

Oshiomhole yarn dis one for APC rally “hin tok say hin mind no sweet at all on di way National Assembly dey manage Nigerian budget.

I wan go argue with dem for National Assembly so dat dem dem go fit change our budgetary system..

Oshiomohle tok say hin no wan be Senator wen go dey share grinding machines for widows, buying motor bikes or tricycles for 10 out of 10,000 youths.

I want to bi a senator wen dey support widows and youths.

Oshiomohle don promise say hin go use di floor of di Senate to ensure say wen di executive brings any budget, you don’t start new roads when di existing ones are not done

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *