fbpx
April 26, 2024

Buju BNXN win headies’ next rated category

0

Singer, Buju BNXN, don become di winner of di Headies’ Next Rated Award.

As in win di category on Monday,BNXN don go home with 2022 Bentley Bentayga.

YOU FIT LIKE READ: Flood for Jigawa, Tinubu sympathize with di pipu wey e affect

Dem nominate am alongside Ayra Starr, Zinoleesky, Lojay and Ruger.

Dem nominate Street singer, Portable for di category too before dem disqualify am komot on top sey police dey investigate hin matter.

Na for Atlanta, United States of America na hin dem go hold di award show.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *