fbpx
April 26, 2024

Bunkery: NSCDC gbab six petroleum product tankers for Delta

0

The National Security and Civil Defence Corps in Delta State don arrest four bunkers suspects and six truck wey dey fully loaded with petroleum product. The six tankers wey carry illegally refined petroleum products wey them think say nah Automated Gasoline Oil don dey their custody.

Nah wetin dey the statement wey the Command’s public relations officer, Emeka Okwechime, talk be for Wednesday in Warri.

According to the statement, the Special Intelligence Squad of the NSCDC gbab dem for the secret area where dem dey load the product for Odorubu waterside in Patani Local Government Area of the state.

You fit still enjoy this article: How to make money online in Nigeria (2022)

The agency yarn say, the jaguda people bin use truck block road wey go the area where dem dey load the oil, so that security people dem for no see them arrest.

The full tori tanda berekete inside Punch…click the read more button to enjoy the whole tori READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *