fbpx
April 20, 2024

FG don launch plan for energy transition.

0
Nigerian-government -plan-energy-transition

On the 24th of August 2022, the federal government launch one plan, dem wan find way raise $10 billion for Nigeria energy transition.

As dem dey the launch for Abuja, Vice president Yemi Osinbanjo talk say na plan wey dem need to decide on fast, and the nation no need to waste time for am at all.

E no stop dia, he talk say the energy gap for Africa wey dey plenty like dis need make everybody come together, take urgent action so dat the continent transition pathway go better and no be something wey dem need to waste time for.

To read more of dis tori, CLICK HERE 

We Get Even More Tori for you ontop KONTRINEWS

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *