fbpx
May 5, 2024

Businesses Dey Commend Sterling Bank As dem Promoting Nigerian Products

sterling-bank

Owners of Small and Medium Scale Enterprises (SMEs) don commend Sterling Bank Plc as dem showcase dia products to local and international consumers for di just concluded first edition of di Made-By-Nigerians International Trade Fair wey dey organised by di bank.

Some of di exhibitors wey share wetin dem think about di fair wey hold for Lagos bin dey full of praises for di financial institution. Dem tok say Sterling bank do well as dem organise di to promote di best of Made-By-Nigerians to di world.

FOR MORE NEWS: New naira notes: Senate dey advise CBN make dem shift deadline to June 30

Di managing director and chief executive officer of di Spa Melori, Carla Sonjirin, commend di bank because dem create visibility for SMEs and e help them  showcase dia products and services to di rest of di world.

Another person wey tok na MD/CEO of Eros Crafted, Ehis Eros, hin say di organisation of di fair by di bank na welcome development for di growth and visibility of products made by Nigerians.

You fit go read di full tori…READ MORE