fbpx
March 28, 2024

Camila Cabello dey prepare to storm Lagos after release of ‘KULOSA’ remix with Oxlade

0
Camila-Cabello

American singer, Camila Cabello dey prepare to visit Nigeria after she do remix of ‘KULOSA’ with Nigerian singer, Oxlade.

Camila make this announcement for her Twitter page on Wednesday with snippet wey announce say di remix go officially drop on Friday.

YOU GO LIKE READ: 7 Tips to get sales for your business

As she dey talk about her collaboration with Oxlade for Instagram live session, she reveal her intention to visit Lagos. She wan meet am so that dem go work on other projects wey resemble

Camila yarn say she happy well well as dem bring am to her attention, and Oxlade explain how hin dey happy say hin go collaborate with her.

Na inside Vanguard this tori dey…READ MORE

For more news: Burna Boy to release new music documentary today

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *