fbpx
March 29, 2024

Chai na Igbo man na hin don capture this yoruba girl heart – Iyabo Ojo

0
iyabo-ojo.

Di screen goddess Iyabo Ojo for one o her Instagram post, dey hail her mystery lover for her glowing skin and happiness.

She yarn say she don finally dey captured by Igbo man.

As she dey appreciate am, she thank am for di love wey hin dey show her and for lifting her spirit.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

“Thanks Obim for loving me so much & lifting my spirit…. Chai this Yoruba girl’s heart had finally been captured by an Igbo man”. Na wetin Iyabo O jo write for her Instagram post.

You go see di full tori for INSIDE HERE

For more news: I spend over N3 million take get my new backside” – Blessing CEO

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *