fbpx
May 25, 2024

Champions League: Na a must trophy to win – Guardiola

Manchester City manager, Pep Guardiola, don admit di fact say, hin time for di club no dey complete without say hin collect the Champions League for di club.

City don reach final of di competition once and at di same time dey don reach semi-final defeat and three quarter-final exits on dia record.

U FIT ALSO READ Mbappe dey thank hin fans for dia birthday wishes as hin clock 24

Guardiola tok say hin own legacy will be measured by dia results in Europe’s elite competition.

Guardiola admit di fact say na dat trophy hin want, and hin period no dey complete if hin no win di champions league give di club.

“But dis no be di only reason why hin extend. Hin contract but hin go do everything possible to win di trophy.

Guardiola tok say,“ hin get di feeling say dem go win di trophy sooner or later, at least dey don try in the past amd dem go continue to try until dia aim is achieved.

Man City go play RB Leipzig when di Champions League resume at di round of 16 stage for February.

To read di full tori CLICKHERE