fbpx
May 19, 2024

Aguero don identify four Argentina World Cup stars wey go succeed Messi

Former Argentina striker, Sergio Aguero, don identify four players wey go succeed captain Lionel Messi in di nearest future to lead La Albiceleste to glory.

According to Aguero, di four players are Enzo Fernandez, Julian Alvarez, Lisandro Martinez and Alexis Mac Allister.

U FIT ALSO READ  Champions League: Na a must trophy to win – Guardiola

Di Manchester City legend tok say Fernandez, Alvarez, Martinez and Allister all od dem get winning mentality, just like Messi.

Hin yarn dis one after Messi led Argentina to win dia third World Cup after dem beat France for di final on a penalty shoot-out on Sunday for Qatar.

Aguero tok say, “ Players like Leo [Messi] dey appear from time to time.”

Hin tok say,“ Hopefully, in a few years, anoda persin go come out just like how Lionel Messi appear after Maradona.

“In the meantime, we get many young players who dey take over and dey also get winning mentality, character and ability to continue competing at di highest level.

Aguero tok say,” during di tournament. Players like Enzo Fernandez, Julian Alvarez, Lisandro Martinez and [Alexis] Mac Allister, to mention in few, who initially no dey among di start up players later ended up being so with remarkable performance.”

To read di full tori CLICKHERE