fbpx
May 5, 2024

Transfer: Chelsea in shock move to sign Folarin Balogun from Arsenal

chelsea-wan-sign-folarin

Chelsea wan sign Folarin Balogun from Arsenal, according to Sky Sports.

However, pipo believe say di Blues neva make any official offer for Balogun.

Folarin Balogun wey Chelsea wan sign bin spend last season on loan for Ligue 1 side Stade Reims.

Also, hin score 22 goals and hin provide three assists for 39 games across competitions for di French club.

 

FOR MORE NEWS: UNILAG debunk claim of additional tuition fees increase

 

Di American striker no feature for di Gunners’ pre-season and now hin dey expected to leave Emirates dis summer.

Monaco still dey in tok with Arsenal over Balogun and hin dey expected to go back in with an improved offer, as di Premier League club dey insist on dia £50m valuation.

You fit go read di tori…READ MORE