fbpx
April 26, 2024

China don see another Virus (LayV) for 35-person body

0

As wey dey talk say may we begin another episode after wetin Corona Virus take our eye see, scientist don they tracking a new virus wey come from animal body for in eastern China, as plenty people don buy market wey them no pay for on top the virus, meaning say about 35 people don use body carry the virus.

The novel Langya henipavirus (LayV) was found in 35 patients in the Shandong and Henan provinces. Those wey don carry the virus dey have symptoms like fever, fatigue and a cough. The scientist be they reason say dem carry the virus from animals. As e be now, them never see fact to take support am say human being fit transfer the virus from one person to another.

This story be dey do me somehow for body, as fear don dey enter me small small. We pray say dem go fit curb the spread before e begin travel from one country to another. The full tori tanda full grand for inside tribune online new…. see the tori for hereREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *