fbpx
April 25, 2024

Two pilots exchange blow inside plane wey dey Air

0

Wetin person no go see for inside market, this tori shock me as I dey get the news say two pilot exchange blow inside plane wey dey fly. Wetin dey their mind? Because I just dey reason am, imagine say na me dey that plane and I kon hear say our pilot don dey fight when we dey air…how person won settle that kind matter…na to just die die leave them now.

But one thin wey I hear wey sweet me well well be say the two yeye pilot don dey suspension.

You fit still enjoy the article: How to make money online in Nigeria (2022)

Two Air France pilots wey dey fight each other for plane on the way to Geneva-Paris June, an Air France don go sit down for house.

Although, we thank the lord say nothing after to passengers, a we hear say them later manage themselves reach where dem dey go safely, according to wetin officials talk.

The full ground inside The-Nation Online, click the read more button to enjoy the full tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *