fbpx
May 5, 2024

Christmas: Pope dey beg make dem put an end to ‘senseless’ Ukraine war

Ukraine-war

Pope Francis on Sunday beg for di end to the “senseless” war wey dey happen for Ukraine, when hin dey share traditional Christmas message from St Peter Basilica for di  Vatican.

Di 86-year-old follow warn say di 10-month-old conflict dey cause food shortages around di world, and hin advice say make dem end di use of “food as a weapon”.

FOR MORE NEWS: Lagos council boss don ban street jamz and carnivals

Di head of di Catholic Church address thousands of faithful wey gather for St Peter’s Square, some of them hold Ukrainian flags, before dem deliver di “Urbi et Orbi” blessing (“to di city and di world”).

Plenty times, he don call for peace ever since Russia invad Ukraine for February, hin condemn di war but seek to maintain a delicate dialogue with Moscow.

You go like goread di full tori…READ MORE