fbpx
May 5, 2024

Zelensky don give warning of more Russian attacks before 2023

Russian Attack

Ukrainian President Volodymyr Zelensky don warn di people of hin country of Russian attacks wey go come in di few remaining days of 2022.

Hin tell dem say make dem dey aware say dia enemy go try to make this time dark and difficult for dem.” Hin talk am for hin daily video address on Sunday evening.

He say Russia don lose everything wey e fit lose this year. He add say but di country dey try compensate for di losses with di trick of di propagandists, after di missile attacks on dia energy sector.

“I know that darkness will not prevent us from leading the occupiers to their new defeats. But we must be prepared for any scenario,” Na wetin hin talk be that.

FOR MORE NEWS: Christmas: Pope dey beg make dem put an end to ‘senseless’ Ukraine war

Zelensky direct sharp words to di Russian military wey kill at least 16 people and wound another 64 with artillery attacks for Kherson for di south of di country on Saturday.

Hin talk say dem go find every murderer.

Russia announce for autumn say dem dey annex Kherson, before Ukrainian forces retake di city as Russian troops retreat to di other side of di Dnipro river.

From there dem don bombard di city with artillery, according to Ukrainian sources.

You go like go read di full tori from this news…READ MORE