fbpx
May 18, 2024

“He has my house address, he’s been threatening me” – Comedian Nasboi don cry out, hin share chat with allege APC supporter

comedian-nasboi-cry-out

Instagram skit maker, Lawal Michael Nasiru Bolaji, wey dey known as Comedian Nasboi, don cry out about threats wey hin dey receive because hin support di presidential candidate of di Labour Party, Peter Obi.

Taking to hin Twitter handle, Nasboi share screenshots of messages wey hin received from an allege APC supporter wey enter hin DM to threaten am for supporting Peter Obi.

FOR MORE NEWS: Popular Okada rider, Donatus Mathew, don win House of Representatives seat with Labour Party

 

Comedian Nasboi don cry out make pipo know wetin dey happen. Inside di message, di APC supporter wey claim to know di comedian house threaten to storm hin home to teach am lesson.

As hin share screenshots of di chat on Twitter, Nasboi write, “Man has my house address. Has been threatening me all day.”

You fit go Read di chat for screenshot…READ MORE