fbpx
May 18, 2024

Actor Adeniyi Johnson and wife Seyi Edun don welcome twins after 7 years of waiting

actor-adeniyi-welcome-twins

Veteran Nollywood Actor, Adeniyi Johnson and wife, Seyi Edun, don welcome set of twins after seven years of marriage.

On Monday, February 27, 2023, di new papa wey dey happy share di news via hin verified Instagram account.

 

As Actor Adeniyi welcome hin twins, hin share picture of himself wey hin dey hold di tiny hands of hin twins, he thank hin wife and an confirm hin tireless love for her.

Na wetin hin write be this:
“HALLELUYHA!!! LATEST TWINS DAD IN TOWN. My wife and I wait for Seven years … GOD NA INDEED GOD… He plann am as birthday gift for me … Friends, Family, Fans, well wishers and Associates I dey happy and pleased to announce to all of una say I be di latest TWINS DAD!!! My wife is dey kampe and Ibeji dey kampe… THANK YOU ALL!!! 🙏🏾❤️

Also, hin open up say na why he no fit post or celebrate hin birthday.. He no even remember say na hin my birthday 😀.

 

As hin tok thatone finish, hin apologise for not replying messages, taking calls or commenting on posts. Hin kon tell hin fans say hin hope say di good news go make dem pardon am.

You fit go see di full gist…READ MORE