fbpx
April 25, 2024

Controversy as FG order NFF make dem scrap illegal LMC.

0
League\Management\Company\

On Friday, dem annouce di League Management Company (LMC) and dem say e no dey recognized by federal government.\

For one statement wey di  permanent secretary, Ismaila Abubakar sign, The Ministry ask di Nigeria Football Federation (NFF), say make hin immediately withdraw LMC licence, and make dem set up an Interim Management Committee (IMC) wey go oversee di affairs of di league going forward.

YOU FIT STILL ENJOY THIS ONE: US Open: Frances Tiafoe battle Carlos Alcaraz for final spot – Preview

Dem tok say Before now, di LMC dey  licenced with the organisation and promotion of di Nigeria Professional Football League (NPFL).

But the ministry don claim say the status of di LMC dey “outside the purview of the Statutes of the NFF”.

You fit CLICK HERE go read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *