fbpx
April 24, 2024

Alcaraz don win U.S. Open, na im be di youngest World No. 1

0
Carlos-Alcaraz-

Spanish teenager Carlos Alcaraz complete hin rapid rise go di top of di tennis world on Sunday, hin claim hin first Grand Slam title and hin take di number one ranking.

At 19, he don become di youngest world number one since di ATP rankings start for 1973, hin break di mark wey Lleyton Hewitt set, na 20yrs old that oe be when he become number one for 2001.

YOU FIT LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Alcaraz’s meteoric rise come after hin defeat Norway Casper Ruud for di U.S. Open final, winning for four sets 6-4 2-6 7-6(1) 6-3

For one on-court interview, Alcaraz say di thing wey happen so na something wey hin don dey dream of since he be small pikin, to be number one for di world, to be di champion for Grand Slam.

He say, All the hard work wey hin do with hin team, and hin family don get better result.He say all di tough decisions dey with hin parents and hin team as hin be 19-years-old

You fit CLICK HERE go read more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *