fbpx
April 26, 2024

COP 27 ANALYSIS: Wetin Naija fit do to get better gain from COP 27

0
BUHARI\AT\COP\FACEBOOK\960x570

As Africa dey prepare to host the 27th edition of the United Nations Climate Change Conference (COP 27) for November.  E go offers another beta opportunity for the country wey popular past for africa. The country na —Nigeria.

As dem dey do the COP 26 last year for Glasgow (Scotland), President Muhammadu Buhari announced a 2060 net-zero emissions target. Beta go comot for this yer COP 27

The problems wey the north dey face na natural and human causes wey dey reduce the biological productivity of the dryland and dry weather wey dey the centre, pollution for the shore area.  Dem be enough evident wey everybody fit see. , Nigeria dey committed to net zero by 2060,” Na wetin Mr Buhari talk as he dey give everybody im speech for the conference.

You fit also enjoy: FG don collect N1.09tn from indirect tax.

For November later that year, he sign Climate Change Act law, wey make the Federal Government get beta plan for the climate change mitigation and adaptation.

E kon later allow dem appoint Salisu Dahiru as the pioneer Director-General (DG) and Chief Executive officer (CEO) of the national council on climate change eight months later.

The same thing happen, on 24 August, Naija launch the Energy Transition Plan (ETP), dem develop multipronged strategy for the achievement of net-zero release from the country energy consumption.

 CLICK HERE to read more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *