fbpx
March 29, 2024

Una still dey use analog for una office’ – Reps panel take am scold Office of Accountant General.

0
James\Faleke\

Una still dey use analog for una office’ – Reps panel take am scold Office of Accountant General

The House of Representatives Committee wey dey in charge of Finance, condemn the paper wey dem dey use for the Office of Accountant General of the Federation.

The Chairman of the Committee, James Faleke just dey vex as the representatives of the OAGF bin no fit bring information wey the committee need as dem dey do the hearing on the 2023 Medium Term Expenditure Framework (MTEF).

Muhammed Saleh follow show face for front of the committee with paper document wey get information wey neva dey updated.

Federal Road Safety Corps (FRSC), one agency wey follow show face for front of the committee bin talk say he don remit N1.5 billion, but, Mr Saleh dey talk say an N27 million na im be the update for books.

But representatives of the Fiscal Responsibility Commission no gree with the number  OAGF.

Mr Faleke talk say dem dey use analog because of the receipt wey dem don already give dem. He say dem give dem treasury receipt.

You fit read more of this tori, CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *