fbpx
April 24, 2024

FG don collect N1.09tn from indirect tax.

0

The Federal Government don collect up to N1.09tn from indirect taxes for the first two quarters of 2022, according to data from the National Bureau of Statistics.

This one represent 10.29 per cent increase from N984.33bn wey dem collect for the first two quarters of 2021.

 

You fit also enjoy: Falana talk say Lagos parking levy dey illegal, Make una comot am

Dem don calculate Indirect taxes  base on current basic prices. all this tax na im dem dey pay  give government through producer or retailer and later kon pass am give consumer. some of the tax na, value-added taxe, customs or import duties, and  other ones.

Na NBS reveal the figure for the recent Gross Domestic Product report. Na for there dey open the talk say, the nation GDP grow by 3.54 per cent for the second quarter of 2022.

To read more of this tori, CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *