fbpx
May 4, 2024

Court cases no go stop hand over to Tinubu – FG

court-cases-no-go-stop-handing-over-FG-don-tok

Federal Government reveal say court cases wey dey challenge di outcome of di presidential election, no go stop handing over to Tinubu.

No be news again say come May 29, di transition of power from President Muhammadu Buhari to di President-elect, Bola Tinubu, and di Vice President-elect, Kashim Shettima go take place.

FOR MORE NEWS: Buhari no go spend extra day for office – SGF, Boss Mustapha

However, Labour Party presidential candidate, Peter Obi as di matter be now, hin dey challenge di electoral process for court.

Regardless, di Chairman of di Transition Committee, Boss Mustapha yarn say court cases no go stop handing over. Hin drop dis update for newsmen for Abuja on Monday, March 28.

You fit go read di tori…READ MORE