fbpx
April 25, 2024

Court don jail EFCC chairmo

0

Di FCT High Court don jail Abdulrasheed Bawa,di Chairmo of the Economic and Financial Crimes Commission, EFCC.

EFCC send Bawa go prison sake of say he no comply with court order.

U FIT ALSO READ US Court don carry Hushpuppi put for jail

Court tell Bawa make hin return one Range Rover and di sum of N40 million to one persin wen hin carry go court.

Justice Chizoba Oji tok say di anti-crime Commission oga don committe big offence as hin no do wetin court order am to do on November 21, 2018.

Di judge tok say since Bawa get hear he no take hear word hin go teach am lesson wen he no go forget for hin life.

Di court,don send Bawa go Kuje prison and dey don order di Inspector General of Police to ensure compliance to di court order..

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *