fbpx
April 19, 2024

Court of Appeal don remove Akpabio as APC senatorial candidate

0

Di Abuja division Court of Appeal don set aside di judgment of Federal High Court Abuja, don comot Godswill Akpabio as di All Progressives Congress (APC) candidate for Akwa Ibom North West Senatorial District.

Di Three-member panel of justices on Monday don comot Akpabio becos say hin name no dey among pipol wen participate for senatorial primaries

U FIT ALSO READ Kwankwaso No Go Step Down For Atiku – NNPP

Di panel tell Akpabio say,base on say hin na presidential aspirant of di APC, and hin no participate in di primary of di party on May 27,monitored bi the Independent National Electoral Commission (INEC), wen produce Udom Ekpoudom as di senatorial flagbearer.

Di Federal High Court for Abuja on September 22 tell INEC to do magomago and put Senator Akpabio as APC’s candidate, base on say him dey nominated bi di party for di second primary wen bin sele on June 9.

Justice Emeka Nwite wen bi delivered di judgment tok say dey don nominate Akpabio as Akwa – Ibom North/West Senatorial District candidate of di APC.

Court of appeal tok say bifore dey open dia eyes make INEC announce Udom Ekpoudom as di APC Akwa Ibom North West Senatorial District. flagbearer.

Di Judge blame INEC for conducting and electing in illegal way,which was led bi Augustine Ekanem on June 9

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *