fbpx
April 25, 2024

Cristiano Ronaldo: Manchester United Don Betray Me.

0
Christian-Ronaldo-and-Manchester

Cristiano Ronaldo yarn say hin feel “betrayed” by Manchester United and na force dem dey forced am comot for di club.

Ronaldo bin don promise for August say hin go give hin version of life at Old Trafford after hin fail to secure move from United to di club wey dey play for di Champions League, as hin don hope.

Di veteran Portuguese don break hin silence for interview with Piers Morgan inside TalkTV.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Dem ask Manchester United for response to di talk wey Ronaldo drop

United, wey beat Fulham 2-1 on Sunday, dey for fifth with Premier League for manager Ten Hag first season in charge.

When dem ask am if United hierarchy bin dey try to force him comot for di club, Ronaldo say: “Yes, no be only di coach [Erik ten Hag], but another two or three guys around di club. Na there hin talk say hin feel betrayed.”

This tori dey inside Vanguard…. READ MORE

Fore more new: Ronaldo neva congratulate me as I win 2022 Ballon d’Or – Benzema

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *