fbpx
April 16, 2024

Ronaldo neva congratulate me as I win 2022 Ballon d’Or – Benzema

0
Ronaldo-and-Benzema

Real Madrid striker, Karim Benzema, don reveal say di Manchester United forward, Cristiano Ronaldo, neva congratulate am as hin win di 2022 Ballon d’Or.

Benzema and Ronaldo na former teammates for Real Madrid before di Portugal captain comot go Juventus.

E neva too tey wey di France international win this year Ballon d’Or ahead of Bayern Munich’s Sadio Mane and Manchester City Kevin de Bruyne.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

When dem ask am if Ronaldo don send am message of congratulation as hin win di Ballon d’ Or triumph, Benzema tell Telefoot, di answer wey hin alk na No.

Hin still add for di talk say hin don always believe in himself, hin know say time go come, with hin qualities and hin ambitions, when hin go win.

You fit go find more of this tori inside DailyPost…READ MORE

For more news: Nigeria FA officials demands for 50/50 – Eriksson

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *