fbpx
May 15, 2024

Dangote and other African refineries need 1.7m bpd of crude oil

Dangote-Oil-Refineries-Company-

As di push from fossil fuels still dey go on for di developed countries wey get small buyers for Nigeria and other African crude,  indications show say Dangote Refinery and about ten others across Africa from next year,  fit provide immediate market for African crude oil.

About 11 refineries wey go come on stream from next year, go take over 1.7 million barrels per day of crude oil from di global market.

This update come as di price of crude oil increase yesterday. China still dey open up after COVID-19. Russia sef  give hint on production cut despite di winter storm across North America.

FOR MORE NEWS: FG don raise third-party vehicle insurance from N5,000 to N15,000

Di 1.7 million bpd wey refineries dey expected to consume for di continent fit be game changer in terms of foreign exchange crisis, stability of di continent economy, energy security, and value addition.

But di ability of countries like Nigeria to pump crude oil wey go meet demand still be critical concern.

You fit go read di full tori…READ MORE