fbpx
April 25, 2024

Dangote dey plan fresh 300,000 jobs for Nigerians

0
Aliko-Dangote

Africa leading industrialist, Aliko Dangote, get high hop say di new multibillion naira investment for di sugar sub-sector go help provide no fewer than 300,000 jobs for Nigeria.

A statement from di Corporate Communication Department of di company quote di Group President Aliko Dangote , hin yarn say di company wan provide fresh budgets and e go expand dia operations for di sugar sub-sector.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Mr Dangote, wey talk for di Flagg off Ceremony of di 2022/2023 Crushing Season and Outgrower Scheme Awards for Numan, Adamawa State, yarn say di opportunities go include both direct and indirect jobs.

Dangote, wey be Africa top philanthropist, express optimism say di massive investment go create over 300,000 jobs for Nigerians.

This tori dey inside PUNCH…READ MORE

For more news: Oga Humble yourself, settle with G-5 govs – Primate Ayodele warn Atiku

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *