fbpx
April 20, 2024

Oga Humble yourself, settle with G-5 govs – Primate Ayodele warn Atiku

0

Di Leader Of INRI Evangelical Spiritual Church, Primate Elijah Ayodele on Sunday don call on Peoples Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar, to humble himself and settle with Governor Nyesom Wike of Rivers State and hin concurs.

U FIT ALSO READ Wike tell Atiku say Rivers PDP no go campaign for am.

Primate Ayodele tok say hin dey warn Atiku about di division within di PDP, hin tok say if di party no take time e fit jeopardize all di chances way Atiku bin get to win di 2023 presidential election.

Inside one statement signed by hin Media Aide, Osho Oluwatosin, hiñ yok say Primate Ayodele tok say: ‘’ Make Atiku go humble himself and make he go beg Wike and di rest governors,c omprising governors from Oyo, Benue, Abia, and Enugu..

Di group tok say dey want say make di PDP National Chairman position to be zoned to di Southern part of di countri,

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *