fbpx
May 18, 2024

Why I marry Chioma during our grieving moment – Davido

davido-admit-wedding-chioma

David Adeleke, wey dey known by hin stage name Davido, don admit say him and Chioma Rowland do wedding di time wey dem still dey mourn di loss of dia 3-year-old boy, Ifeanyi Adeleke.

According to report, di performer and Chioma bin get di motivation to marry from dia desire to stand by one another and maintain dia family strength through di trying times.

Davido, wey release hin awaited record “Timeless” on March 31st, admit say hin dey face a lot of difficulties lately.

FOR MORE NEWS: Na song I sing I no kill person – Obidiz react to Mercy Chinwo lawsuit threat

As Davido admit wedding Chioma, hin explain say for dem to deal with dia challenging circumstance together, hin decide to build pillar of strength for Chioma, not just as her loverbut also as her husband.

Davido wey drop hin Timeless album hours ago get some things to say.

You fit go read di tori see wetin Davido tok…READ MORE