fbpx
May 18, 2024

Davido don enter Acting, Hin Announce New Netflix Series

davido-announce-new-series

Award-winning Nigerian singer, David Adeleke, wey dey known as Davido, don announce new series on global streaming giant, Netflix.

Di docuseries, wey dey titled “David,” focus on hin life.

In addition, di singer make di announcement inside recent interview with Esquire Middle East.

 

FOR MORE NEWS: Davido React As Supreme Court Confirm Uncle Ademola Adeleke, As Governor Of Osun State

 

He yarn say di go premiere on Netflix dis December.

Di Omo Baba Olowo crooner yarn say hin get movie wey go come out in December with Netflix. And e dey very, very big.

Also, di na di first time wey hin tok about am. And, na documentary-a docu-series about hin life called ‘David’.

You fit go read di tori as Davido announce new series…READ MORE