fbpx
April 27, 2024

Dem pursue Arise TV cameraman comot for Tinubu event

Dem-pursue-Arise-TV-cameraman-comot-for-Tinubu-event,

APC-PCC of di All Progressives Congress Presidential Campaign Council yarn say dem Dem pursue Arise TV cameraman comot for Tinubu event wey dem catch.

Di Arise TV cameraman bin dey stream di presidential candidate, Bola Tinubu for di event wey dem hold for Lagos..

Na for inside twitter di APC-PCC Director of Media and Publicity, Bayo Onanuga drop this update with hin twitter handle.

Onanuga yarn say no body give am permission, so as dem see di journalist, dem no waste time pursue am comot.

FOR MORE NEWS: Nigeria no fit continue to borrow – Lawan

You go remember say Tinubu bin hold meeting with business leaders for Lagos on Friday.

He yarn say di journalist wey come dey stream di event live bin dey spy on di presidential candidate.

As dem see di cameraman for there, dem kon dey wonder who send di camera man come, but as dem see say hin come for business wey no fit benefit them, Di cameraman find hin square root.

You fit go read di full tori…READ MORE