fbpx
April 20, 2024

Di Real reason why me go support Peter Obi – Wike

0

River State Governor Nyesom Wike don give out di reason why him wan support Labour Party, LP, presidential candidate Peter Obi, with logistics support.

Wike tok say Obi na former governor of Anambra state and base on one or two alignment na di reason why hin feel say make hin support am for logistics mata during hin presidential campaign for River state.

U FIT ALSO READ I dey sorry for all di bad things wen i do you – Wike beg Oshiomhole

Di governor yarn dis one on friday for rivers state wen Obi dey commission di flyover wen dey for Port Harcourt, di state capital.

Although wike don clear Obi say Labour Party no go win any political position for river state if dem like make dem use JUJU e no fit work.

According to wetin wike tok yesterday for Port Harcourt, Wike tok say na only PDP dey exist for Rivers State.di other parties no known dia stand at all.

Hin tok say him no regret say hin tok say him go support Obi with logistics.since obi na former governor, if hin dey come to campaign for hin state, hin readi to give am all di necessary logistic support both vehicles amd security.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *