fbpx
May 6, 2024

Diaspora funding: Nobody don give me anything — Obi

0
Peter\Obi\

Presidential candidate of Labour Party, LP, Peter Obi, on Tuesday, don tok say hin campaigner no collect any $150 million for donation from diaspora sources.

One group, under di support of Tinubu-Shettima Connect, don tell di Independent National Electoral Commission, INEC, make dem disqualify Peter Obi over di alleged funding, because he violate di Electoral Act for campaign funding.

YOU FIT ALSO ENJOY: Police officers don go protest as dem no pay dem salary.

But as hin dey tok with Nigerians, for London, the former Anambra State governor tok say allegation dey based on ordinary assumption.

“Nobody don give me anything,” Na wetin he tok. “Na ordinary assumption. No be wetin dem go give me I want but wetin dem go give Nigeria because we want make dem change Nigeria.

You fit rush CLICK HERE make you go read how di matter dey go for Vanguard.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *