fbpx
May 6, 2024

‘Emilokan’ no fit win elections for Edo – Obaseki to deputy

emilokan-slogan-no-go-win-for-Edo-state

Governor Godwin Obaseki of Edo State yarn say di ‘Emilokan’ slogan no go win elections for di state.

Hin tok dis one as hin dey receive di leaders of Edo South Senatorial District for di Government House.

President Bola Tinubu use ‘Emilokan’ during hin presidential election campaign.

However, Obaseki yarn say “Edo people no go accept ‘Emilokan’ as a strategy for government as na wetin dem know dem for. Hin tok say for dem, na di pipo go decide.

 

FOR MORE NEWS: Federal Govt Battle Market Forces To Stabilise Petrol Pump Price

 

“You are telling the world one thing and yet doing another. You are loyal to your principal and yet you are in Court with your principal. Everybody has the right to be ambitious but do it the right way.” Na wetin Obaseki tok be dat.

Obaseki bin dey tok about Philip Shaibu, hin deputy. Shaibu recently drag hin principal go court to stop am from removing am from office.

Also, di Governor accuse hin deputy say hin manipulate youth council elections to favour hin ambition of succeeding.

You fit go read di tori see why Obaseki tok say ‘Emilokan’ slogan no go win for Edo state…READ MORE