fbpx
March 29, 2024

England 2022 World Cup squad: Who Gareth Southgate go carry go Qatar?

0
Southgate-

England manager Gareth Southgate name hin 26-man World Cup squad on Thursday – wetin be di main talking points?

Unlike di other World Cups, pre-tournament friendlies wey person fit take carve things down no dey for this one. Di squad wey dem name on Thursday afternoon go be di definitive one for Qatar – even though dem announce am before di final round of Premier League games this weekend.

Di World Cup run from 20 November to 18 December.

Plenty problems dey for Southgate to tackle; and dem don highlight some of di big issues so that people go fit talk dia own.

Who go take advantage of di full-back injury?

This tori full ground for inside BBC, you fit go read di full tori for there…READ MORE

For more news: Nov 15: My cock go crow – Donald Trump

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *