fbpx
May 8, 2024

EPL: Cody Gakpo don reveal who convince am to join Liverpool

cody-gakpo-liverpool_

New Liverpool signing, Cody Gakpo, don identify defender Virgil van Dijk as di player wey convince am to join di Anfield club.

Gakpo complete hin £37million move from PSV Eindhoven to Liverpool last night.

Di Netherlands forward complete him medical on Wednesday and dem go officially announce am as Liverpool player once him receive hin work permit.

But, Gakpo quickly praise hin fellow international teammate Van Dijk wey play key role in convincing am make hin join Liverpool.

FOR MORE NEWS: Transfer: Chelsea don complete £11m deal for one 20-year-old striker

Gakpo for di club official website yarn say dem bin tok for phone well well.

Him tell am say na di right move for am to make and for am to develop so that him go become better player.

Hin still mention say di club big really big and na massive club but they be like real family – I Think That Is Also Very Important For Me Because I Am A Family Guy. Hin say na only good things do guy too.

You go like go read di full story…READ MORE