fbpx
May 8, 2024

Brazilian football legend Pele don kpai

Brazilian football icon Pele, wey pipol dey call di greatest player of all time and a three-time World Cup winner don kpai at age 82.

Hin family na hin yarn this one on Thursday through one post of hin pikin Kely Nascimento for her Instagram page.

U FIT ALSO READ EPL: Selling Manchester United na di best way to go – Ten Hag

She write say,“Everything we are is thanks to you. We love you infinitely. Rest in peace,”

Pele was named athlete of di century by di International Olympic Committee for 1999, Pele na di only footballer in history to win three World Cups — 1958, 1962 and 1970.

Pele Nickname na “O Rei” which means (The King), hin score more dan 1,000 goals for hin football career bifore hin retire in 1977.

According to tori wey we bin hear say pele dey battle with kidney problems and colon cancer.

Base on hin career level, pele score an all-time record of 1,281 goals in 1,363 matches for Santos (1956-74), the Brazilian national team, and the New York Cosmos (1975-77).

To read di full tori CLICKHERE