fbpx
May 18, 2024

2023 polls: EU report don spark fresh controversy

eu-report-spark-fresh-controversy

Nigeria 2023 general elections wey include di presidential, National Assembly, governorship and state houses of assembly elections fit don come go, but di echoes still continue to reverberate; data one no quickly comot. As di matter be so, EU report don spark fresh controversy.

Following di outcome of di elections, particularly di presidential election, and di Independent National Electoral Commission eventual declaration of di then candidate of di ruling All Progressives Congress, APC, Bola Ahmed Tinubu, as di winner, tongues neva stop to dey wag and discussions still continue around di process.

Di two major opposition parties- di Peoples Democratic Party, PDP, di Labour Party, LP, and dia presidential candidates, Alhaji Atiku Abubakar and Peter Obi, respectively, as well as about three other political parties, disagree with di outcome of di elections and dem don go di Presidential Elections Petitions Tribunal to challenge am.

 

FOR MORE NEWS: JAMB don withdraw result of Anambra student wey secure N3million scholarship

 

Remember say plenty Nigerians, particularly di youths wey come out in dia numbers to make a change for di first time with dia voters’ cards, bin dey disappointed at di level of violence wey characterised di process.

Di elections dey described by some local and international observer missions say e fall below di minimum standard of wetin free, fair and credible elections suppose be.

However, di APC don maintain dia stand say di exercise dey credible and say na true reflection of di wishes of di people.

You fit go read di tori see as EU report spark fresh controversy…READ MORE