fbpx
May 5, 2024

Expel me and see if una go survive – Wike dares PDP

Rivers State Governor Nyesom Wike don dare the Peoples Democratic Party, PDP, to expel him from di party and face di consequences.

Wike yarn dis one down di flagging off one new road for River State.

U FIT ALSO READ PDP dey threaten sanctions as G-5 govs go meet Tinubu for UK

Wike tok say: “In 2003 wen President Olusegun Obasanjo wan run for a second tenure―a whole president for that mata just becos of second tenure―Obasanjo kneel down bifore hin vice and tok say, ‘my vice, please, allow me to run.’

Wike tok say“ Di one conditions wey hin give di President be say. Hin tell am to sack Tony Anenih wey bi di Minister of Works and at di same time remove am from di presidential campaign council.

Obasanjo accept hin vice president conditions and did all di thing hin want. Imagine a whole retired Army General dey kneel down and was given conditions.

“We di (G5) no even do that kind of thing but yet di party dey look dem as bad pipol

Wike tok say hin dare the Peoples Democratic Party, PDP, to expel am from di party. hin tok say, “ Make PDP try am and see if dem go survive am.”

To read di full tori CLICKHERE