fbpx
May 15, 2024

PDP dey threaten sanctions as G-5 govs go meet Tinubu for UK

Tinubu-PDP-WikeG-5-gov

Di five Peoples Democratic Party governors don meet with di All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu for London, the United Kingdom.

Di APC standard bearer di don lobby for di endorsement of di five governors during di marathon meeting wey hold on Tuesday.

Governors Nyesom Wike (Rivers), Seyi Makinde (Oyo), Okezie Ikpeazu (Abia), Samuel Ortom (Benue) and Ifeanyi Ugwuanyi of Enugu states and some political heavyweights from the South vow say dem no go support di PDP presidential candidate, Atiku Abubakar.

FOR MORE NEWS: Raheem: Punish killer cop or… Falz dey warn Sanwo-Olu, police

This na because hin no gree make di party National Chairman, Iyorchia Ayu, resign after Atiku get di presidential ticket of di party.

But hours after di governors meeting with Tinubu, di PDP tok say hin no dey aware of dia meeting with di ruling party  presidential candidate. Hin tok say na vacation  hin think say di governors go for UK.

You go like read di full tori…READ MORE