fbpx
May 5, 2024

2023: Make una no waste una votes, LP is going nowhere – Okowa tell Obi supporters

Less than 56 days to the presidential election, di Vice presidential candidate of di Peoples Democratic Party (PDP), Governor Ifeanyi Okowa don come out tok say Labour Party (LP), is heading nowhere.

Okowa yarn dis one on Friday wen hin lead di Delta State PDP campaign train to Ndokwa West and Ndokwa East Local Government Areas of di State.

U FIT ALSO READ PDP dey threaten sanctions as G-5 govs go meet Tinubu for UK

The Governor urge all PDP supporters to make sure say all di members of di Labour Party return to dia party, so that it will not be easier for the All Progressives Congress, APC, to win di next year election.

Okowa tok say, “ everybody know say di candidate of APC no dey good enough to be our president. we also know say the Labour Party presidential candidate “Peter Obi” is going nowhere.

Okowa yok say dey need to talk to Labour Party supporters not to waste dia votes”.

To read di full tori CLICKHERE