fbpx
March 28, 2024

FG don recover at least N120bn from crime proceeds —Lai Mohammed

0

Di Federal Government don realise at least N120 billion from criminal financial operations since wen dem don pass di bill of Crime Recovery Management wey bin sign into law earlier dis year bi President Muhammadu Buhari.

Minister of Information, Alhaji Lai Mohammed, yarn dis one for one news briefing where di Minister of Environment present di scorecard of di ministry under di Buhari administration for Abuja, yesterday.

U FIT ALSO READ Customers, companies dey fear as CBN slash withdrawal limits

Mohammed tok say, “ hin get more update on proceeds ontop Crime (Recovery and Management) Act (POCA), 2022. Wey bin dey in line with di new law, all relevant agencies of government don open ‘Confiscated and Forfeiture Properties Account with di Central Bank of Nigeria, CBN.

Lai tok say him don confirm say di Federal Government don realise over N120 billion, among other currencies, from POCA. And FG don plan to use di money take fund di completion of ongoing critical infrastructure projects for di countri.

Such project includes di Second Niger Bridge as well as Lagos-Ibadan and Abuja-Kano Expressways. Lai tok say ” hin go continue to dey update everyone on how di thing dey go make dem no worry,”

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *