FG neva secure 85% foreign railway loan
The Ministry of Transportation yarn say dem suppose secure 85 per cent of the foreign loan component for Kaduna/Kano and Port-Harcourt/Maiduguri rail service projects.
The Minister of Transportation Mu’azu Sambo announce this talk for inside chat with journalists wey dey Abuja on Monday.
YOU STILL FIT ENJOY: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check
The ministry yarn say dem don dey push the projects only with budget, and na part of the 15 per cent wey Nigeria suppose contribute.
Hin still talk say with respect to the Kaduna/Kano rail, dem don pay contactors the 15% commitment of Federal Government.
You fit find this tori for Punch, CLICK HERE make you go read the remaining tori.