fbpx
April 18, 2024

We go separate Acquisition from Asset-Grabbing – Kogi don reply Dangote

0
Yahaya-Bello-Dangote

The Kogi State government, on Wednesday,don answer Dangote Industries Limited as dem dey talk say dem wan get 100 per cent ownership of Obajana Cement Company.

The state Government for inside one statement by Commissioner for Information, Kingsley Femi Fanwo, yarn say the efforts by the company to make Kogi demand be like say e no make sense dey explained by the state protest against wetin dem describe as “wicked and intentional asset grabbing.”

YOU STILL FIT ENJOY: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

The government maintain wetin dem talk, say na for 1992 dem start Obajana Cement Company and na the state get am. The state dey hold 100 per cent of the shareholding, and e don be like that before Dangote Industries Limited enter the state and before Dangote Cement Plc start to exist.

You fit CLICK HERE go find out more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *